Sat, 1 May 2021
Source: BBC
Ghanaian comedian Derrick Kobina Bonney, aka DKB file defamation police case against actress Akuapem Poloo.
Dis be after de actress make allegations on video say de comedian, DKB dey hoard Ghc4,000 which people donate to her.
Inside de video, Akuapem Poloo explain say she try call DKB for clarification on de monies but he no respond.
Sake of that she make video to explain to everyone say DKB no give am any money.
Source: BBC
Related Articles:
- Akuapem Poloo bail: 'Jail be depressing, I no expect say dem go jail me for 90 days' - Ghana actress, Rosemond Brown
- Ghana Prison release actress Akuapem Poloo after she meet bail conditions
- 'I think jail dey a bit harsh': Cardi B comment on Akuapem Poloo jail sentence over nude photo
- Akuapem Poloo petition: Ova 30,000 pipo sign petition to free Ghana actress Rosemond Brown from prison - See dia reason
- Akuapem Poloo and son: Rosemond Brown fit serve 3 years in jail, but Ghanaians say make court free am
- Read all related articles