BBC

Actualités

Sport

Business

Culture

TV / Radio

Afrique

Opinions

Pays

MenuAfrique
BBC

Ebube Agu: South East govnors agree to joint security vigilante to fight terrorists, bandits

 117993046 9f2d885f F47c 4219 8d23 2294d443d4f0 South East govnors for Nigeria as dem meet to discuss security matters

Mon, 12 Apr 2021 Source: BBC

South East govnors for Nigeria don conclude to maintain joint security vigilante 'Ebube Agu' to fight terrorists and bandits for di region.

Di govnors tok inside one 12 point communiqué dem issue afta dia meeting with heads of security at di end of di first south east security summit wey happun for Owerri on Sunday, 11 April, 2021.

Di five south east govnors present for di meeting.



Source: BBC