Opinions

Actualités

Sport

Business

Culture

TV / Radio

Afrique

Pays

Nigeria Imo State: Gunmen attack correctional facility for Owerri

Prisoners Flee In Nigeria Di gunmen attack prison for Owerri, Imo state capital for south east Nigeria

Tue, 6 Apr 2021 Source: BBC

One pesin don die afta gunmen attack prison for Owerri, Imo state capital for south east Nigeria.

According to tori, dis wan happun around midnight and e never clear if prisoners escape.

Some footage ontop social media also reveal di sounds of gunfire wey dem fire.

E no dey clear who carry out di attack at di moment.

Our reporter wey dey ground dia say dem shoot one inmate dead as e bin dey try to escape.

Source: BBC