Isports

Actualités

Sport

Business

Culture

TV / Radio

Afrique

Opinions

Pays

Menu
Sport

US Capitol under lockdown after security threat

 117827886 Gettyimages 1232072441 Dem don carry di suspect and di two officers go hospital, police tok

Sat, 3 Apr 2021 Source: BBC

Di US Capitol building dey on lockdown afta one vehicle run into di security barriers wey surround di complex, according to police.

Capitol Police say di suspect dey in custody afta reports say someone run vehicle into two officers.

Dem don carry di suspect and di two officers go hospital, police tok.

Source: BBC